Hollywood Movies
Watch [Lyrics] Zoro – “Waka Waka”
I go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)
Giddem, giddem
Wi..Wi..Willis Giddem
Je M’apelle Zoro Swag bag
Will..giddem
I go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka waka
I go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka waka
Lagos to Kampala
Permission to dangana
Dolce and Gabana
Let the Babe wey no whine well dapada
First class ticket to Accra (Accra)
Charly me no dey Jankara (Jankara)
I just want Uwku, Sarambara
In the Coup like Thomas Sankara
Lavida Lavida, I dey pity my Liver
Snapchat with statue Madiba
Jozi to Nairobi, Malawi, Sativa
IDGAF (I Don’t Give A Fuck) I’m on my Wizkalifa
Shabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalaba
Shabalaba Shebelebe Shabalaba
I go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)
The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)
I come through nobody breathe big baller like Black Mamba
-
News2 days ago
BREAKING: Nigeria Correctional Service Transferred #Bobrisky From Ikoyi To Kirikiri Prison
-
Naija Music3 days ago
MP3: Nonso Amadi Ft. Tumelo_za & SjavasDaDeejay – Paper (Remix)
-
Naija Music3 days ago
MP3: Joeboy – Concerning
-
Naija Music3 days ago
MP3: Qdot Ft. Bella Shmurda – JUBA
-
Tv Series3 days ago
Watch Series: X-Men ’97 Season 1 Episode 6
-
News3 days ago
Naira abuse: Cubana Chief Priest calls for prayers as EFCC gets set to arraign him
-
SA Hiphop3 days ago
MP3: Sizwe Nineteen Ft. Koki The Mic, BKAYDAFUNK & Maplanka D’Kota – Mgege
-
Hiphop3 days ago
MP3: Kyle – On The Radar Freestyle