Connect with us

Hollywood Movies

Watch [Lyrics] Spyro – “Billing” ft. Davido

Published

on

Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan (chee)
Eyan lo ma ku
Is a lie (baddest)
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na
Chilo
Spyro
Baddest

Lyrics

Bridge: Spyro
Ahh ahh oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life

Chorus: Spyro
Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na

Verse 2: Davido
If you try me you go lose
No you can’t fuck with me crew (30BG)
You know I don pay my dues
Steady on your TV, breaking dem news
Stay, I ain’t here to lose (kuku)
I ain’t got nothing to prove (on God)
You can never fit in my shoe
Steady getting paper, gat no excuse
When the going go low
When the going go low
All the niggas go code
All the niggas go code
And the ladies go low
And the ladies go low
Only when you spend dough
Baby converse your number, what’s up?
Money plenty, me I must to dash out (shepe)
Only thing wey dey my mind na cash out (cash out)
I no fit to kill myself, I can’t shout (giddem)

Bridge: Spyro & Davido
Oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life

Chorus: Spyro
Nobody go dey
Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan loma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na

Outro
When the going go low
Ko’shi kuru legbe mi jare

GET IT NOW

Trending