Tv Series
Watch [Lyrics] Fireboy DML – “Glory”

She feeling the juice
Feeling the sauce
Look at my shoes
Christian dior
Whatchu gonna do?
Who you looking for?
I never lose
Glory to God
Yeah
Lyrics
Cause I remember
When I dey hustle inside Lagos I remember
Me and my brothers omo we been dey together
All the suffer wey we suffer for the cheddar
Never say never oh
When I remember
All the motherfucking liars and pretenders
Dem dey try me but I tell them back to sender oh
Now I did it and I’m gonna live forever
Oh forever oh
Yeah
She feeling the juice
Feeling the sauce
Look at my shoes
Christian dior
Whatchu gonna do?
Who you looking for?
I never lose
Glory to God
People come, people go
But I no dey complain
Cause I’m okay as long as the money dey
I keep my family close
Cause they no dey complain
Dem go dey in the rain or the sunny day
I’m outchea in the studio
Working all day through the pain
Man, I really went from hustling for free bedspace
To investing in real estate
Cause I remember
When I dey hustle inside Lagos I remember
Me and my brothers omo we been dey together
All the suffer wey we suffer for the cheddar
Never say never oh
When I remember
All the motherfucking liars and pretenders
Dem dey try me but I tell them back to sender oh
Now I did it and I’m gonna live forever
Oh forever oh
Yeah
She feeling the juice
Feeling the sauce
Look at my shoes
Christian dior
Whatchu gonna do?
Who you looking for?
I never lose
Glory to God
I’m talking dollars and pounds
We spend everyday
If you’re dulling me now
Please get out of my way
I’m on a new level now
I’m on a new level now
So I pull up unannounced
Fly my mama away
Shey ka lo si france
Ka lo s’holiday
I’m on a new level now
Oh I’m on a new level now

-
Hollywood Movies3 days ago
Watch Shabaash Mithu (2022)
-
Entertainment22 hours ago
“I Am About To Do Something Crazy And Deadly”- Singer Harrysong Blows Hot Over What A Politician Did To Him, Calls For Intervention
-
Entertainment2 days ago
“Baba De Hide Do Am” – Nigerians React As Kizz Daniel Breaks His Promise To Quit Smoking For Kids’ Sake [VIDEO]
-
News3 days ago
24-year-old Nigerian man who builds scale model cars, bikes with aluminium seeks support
-
News3 days ago
Video: Kizz Daniel finally thrills Tanzanian fans with electrifying show
-
Entertainment3 days ago
You Can’t Campaign For Tinubu Without Looking Stupid – Dino Melaye Replies Keyamo
-
Entertainment3 days ago
Nigerian Law Authorizes Harvesting Human Organs Without Owner’s Consent, Medical Expert Informs NASS
-
Tv Series3 days ago
Watch [Music] Peruzzi – “Things I Need”