Connect with us

Tv Series

Watch [Lyrics] Dotman – “Say No More” ft. Peruzzi

Published

on

Forget about nkechi
Omo na clout she dey chase
Ama be your mr real baby
But I no go do you gbes
Nwanyioma ki lo fun mi je
Wey be say I won dey craze
Calling your phone till my battery low
Say na you wey get my remote control
Kill em with da move baby there you go
Love the way you dance to my music o
Wetin dey your mind girl I want to know
Standing by your side baby toe to toe
Me and you girl against the world

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

I don realize say you dey my head you dey my head abeg
And I don visualize as you dey my bed you dey my head abeg
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind

All about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
This love no fugazi
Oya about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
Omo this love no fugazi

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

You can pose as you like cos you have the bragging right o
Nobody wey fit to take your place
My odo na your love I been craving every night o
I bless the day that you came my way

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

GET IT NOW

Entertainment15 mins ago

Judy Austin And Yul Edochie Shares Adorable Photo of Their Second Child During His Baptism

News29 mins ago

I just discovered my former client is the brother of man I want to marry – Ex-runs girl cries out

SA Hiphop31 mins ago

ZiwaBeatz, TitoM & Pcee – Ingozi ft. DJ Gabzy

SA Hiphop43 mins ago

MP3: AndileAndy – If You Look Back, Nothin’s Gonna Change

Entertainment53 mins ago

Lady tears up after her friend had an affair with a crush she liked

Entertainment59 mins ago

My Love Has Come Along”– Congratulations Pour In Nollywood Actor Babatunde Aderinoye Set To Wedd His Beautiful Colleagues (See Her Face)

Enews59 mins ago

My Love Has Come Along”– Congratulations Pour In Nollywood Actor Babatunde Aderinoye Set To Wedd His Beautiful Colleagues (See Her Face)

Enews1 hour ago

Why I Regret Making My Relationship With My Lover Paulo Public – Iyabo Ojo

SA Hiphop2 hours ago

DJ Anunnaki, Daliwonga & Tonton Lusambo – Shona Pelo

Enews2 hours ago

Jurgen Klopp has clarified why he won’t miss Merseyside derbies as he prepares to depart from Liverpool.

News2 hours ago

Why men looking for wives should pick Nollywood actresses – Uche Ogbodo

Entertainment2 hours ago

Yul Edochie and Judy Austin take their second child for baptism, share adorable photo

SA Hiphop2 hours ago

MP3: AndileAndy – All The Pain & Struggles

Entertainment2 hours ago

Lady debunks viral reports of relocating to Nigeria after two years in UK

Enews2 hours ago

The absence of Marcus Rashford from Manchester United’s lineup against Sheffield United raised questions among fans and pundits alike.

Trending