Tv Series
Watch [Lyrics] Bella Shmurda – “New Born Fella”

Oh! ey, Ey! ey
Oh! ey
Lyrics
Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, Do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Oya kilotunfeso, Abaso
Kulukulu so, Miogbowon
Oya kilonso, Mio ran wan
Miolejo, Mio moto
Gongo aso, Kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Aye!n lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you
Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter
Jesu go to calvary
No alawee, Just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things i see, Life koma easy
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress i no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
(Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(Love you exceptional)

-
Entertainment2 days ago
“Baba De Hide Do Am” – Nigerians React As Kizz Daniel Breaks His Promise To Quit Smoking For Kids’ Sake [VIDEO]
-
Hollywood Movies3 days ago
Watch Shabaash Mithu (2022)
-
Entertainment22 hours ago
“I Am About To Do Something Crazy And Deadly”- Singer Harrysong Blows Hot Over What A Politician Did To Him, Calls For Intervention
-
News3 days ago
24-year-old Nigerian man who builds scale model cars, bikes with aluminium seeks support
-
News3 days ago
Video: Kizz Daniel finally thrills Tanzanian fans with electrifying show
-
Entertainment3 days ago
You Can’t Campaign For Tinubu Without Looking Stupid – Dino Melaye Replies Keyamo
-
Entertainment3 days ago
Nigerian Law Authorizes Harvesting Human Organs Without Owner’s Consent, Medical Expert Informs NASS
-
News3 days ago
LYRICS: A-Q ft Brymo – Timezones