Connect with us

Hollywood Movies

Watch [Lyrics] 2Baba – “Smile”

Published

on

Chorus
Cause The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I no go gree, she dey bursting my brain!
See the way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know I would love her eternally

Verse 1
See the sun in your eyes
Everything that you do I’m in love with it
Loving every laugh I swear
That is why I say, I know I can not hold back on my feelings

Chorus
Cause The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I no go gree, she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I no go forget her, she dey burst my brain

Oh na
Na na na na na
Na na na naaaa na
Na na na naaaa na

Verse 3
Oya come here baby
Make I yarn you
The way wey u dey do me
I must talk true
The way u dey totori me eh
Na weytin I no fit hide
Ready for the downloading
Make sure u get space for your memory, eh

Omo your Barca, Inyene confusion
And your Manchester, the right proportion
Olohun if I kolombi you eh
Na only me and you go dey ride
So make you feel free to ransack my body…

Chorus
The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I no gree, she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I no go forget she dey burstin’ my brain

Verse 4
You too fine it is a crime, I go arrest you one time
I will lock you for my heart, I dedicate all my time
Just to dey love you
Nobody go touch you eii
As I see you so I no go, I no go let you go
Out of my sight, anywhere u go I will follow follow
I go dey chase you, chase you

Outro
See the sun in your eyes
Everything that you do I’m in love with it
Yeeh I’m in love with it
This is more than I can say
All I know is, I know that I cannot deny the way I feel yee

GET IT NOW

Trending