Connect with us

Naija Music

Phyno Ft. Tekno – Full Current Lyrics Mp3 Download

Published

on

Phyno Ft. Tekno’s most outstanding song to date, “Full Current,” replete with lyrics and a fantastic music, is what we’re here to provide for you.

Listen and share your thoughts below!

Intro
I ye le
Le le
I ye le
Le le
Here we go go go go go
Give me more more more more more
Here we go go go go go
Give me more more more more more

Chorus
My coconut (that’s my baby)
My kokolet (there goes my my baby)
We too connect (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)
My kokolet (that’s my baby)
My coconut (there goes my baby)
You too correct (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)

Refrain
I ye le
Le le
I ye le
Le le

Verse 1
Burst my sensima
O gi ka chineke ji we bless me now
Cook I no go fit to ever miss dinner
Coming bia bulu gi na my benzema
Boy ifu nwa
You go maintain
Beauty and brains
Today be the day ma efiche ur pains
Bido celebrations kpoba champaign
Only you go fit take the space in my heart no remains
When I look at you
I know there is something about you
I want to wife you
For life I want to dey beside you
I no dey whine
I never see girl wey be like you
I wanna wife you
For life I want to dey beside you

Pre-Chorus
Here we go go go go go
Give me more more more more more
Here we go go go go go
Give me more more more more more

Chorus
My coconut (that’s my baby)
My kokolet (there goes my my baby)
We too connect (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)
My kokolet (that’s my baby)
My coconut (there goes my baby)
You too correct (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)

Verse 2
Make I give you love wey you never seen before
Wipe your tears you no go cry anymore
Okwu gbasalugi me I no fit ignore
That’s baby looking good in Dior
Finest e change go mindset m
I tuo down everybody silence m
Lie my money kam bulu client I
Hi me nwa o gi nwa bu pilot m
When I look at you
I know there is something about you
I want to wife you
For life I want to dey beside you
I no dey whine
I never see girl wey be like you
I wanna wife you
For life I want to dey beside you…

Chorus
My coconut (that’s my baby)
My kokolet (there goes my my baby)
We too connect (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)
My kokolet (that’s my baby)
My coconut (there goes my baby)
You too correct (that’s my baby)
My full current (there goes my baby)

Outro
That’s my baby
There goes my baby
That’s my baby
There goes my baby
That’s my baby
There goes my baby
That’s my baby
There goes my baby

GET IT NOW

Trending