Connect with us

News

LYRICS: Shatta Wale – Bushmeat

Published

on

INTRO
As dem dey race
Make dem no crush o
Shatta Movement
Yeah
Aagbe moko bi
Wode3 keep quiet
Before me ago talk o
I want some space inna di room

VERSE 1
No be you people wey turn me to Satan
Your laboratory look dey guard
No be you people sabotage Becca
Because she give me feature
Now see me pon MTV
Ano dey even sell 10CD
Ano go beg nobody say nominate me
Only Jah do it free
I tell you say you for stop this yawa
Macho your brain ei talk big gaba
For your brains we go cross that border
If ebe metal we show metal

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

VERSE 2
No be today you people say Shatta Wale dey craze
No be today you people say ano dey fe drop hits
Dem try to bring me down
Try to take my crown
Me ano dey frown
Everyday they see adey laugh
Money pon my pool adey bath
Blessings dem say brag
No be demma fault o dem no know God
Dem frustrate with the whole shock
Never know today ago hold block
Don’t forget say I be the man for the show
Me say moko hoo
No Wale no show

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

ALSO: Shatta Wale – Bushmeat mp3

GET IT NOW

Trending