News
LYRICS: Rexxie ft Victony – Like Dat
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
(Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
(Like that oh )
Dnd
no let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
oh no
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that
-
Entertainment3 days ago
Blord reacts after a video of him eating at a local restaurant goes viral (VIDEO)
-
Entertainment3 days ago
“Bro or sis Bobrisky, nothing must happens to my son” – Online war as Portable’s wife fires back at Bobrisky’s insults
-
News3 days ago
How my uncle’s fiancée accidentally poisoned our entire family – Man shares
-
Entertainment3 days ago
Verydarkman Heavy Bail Conditions Leaks Online
-
Tv Series3 days ago
Watch Movie: Ordinary Angels (2024) – Hollywood Movie
-
Naija Music3 days ago
MP3: Fameye Ft. Patoranking – Sober (Soo Bad)
-
News1 day ago
BREAKING: Dollar Crash Massively As Naira Sells For N900 In Black Market
-
News2 days ago
WATCH HERE: Portable Says Bobrisky Yash Be Like Fufu In New Song Titled “Brotherhood”