News
LYRICS: Bella Shmurda – New Born Fela

Oh yeah yeah yeah
Oh yeah
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional (love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional (love you exceptional)
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

-
Albums2 days ago
ALBUM: The Game – Drillmatic Heart vs Mind
-
Albums2 days ago
ALBUM: Megan Thee Stallion – Traumazine
-
News2 days ago
Man thanks Nigeria for giving him quality education as he travels to US
-
Entertainment2 days ago
Temmie Ovwasa Suggests She Does Not Care About Goes On In Nigeria, Says Its Like A Movie To Her
-
News2 days ago
Wizkid remembers late singer, Joey Grant with touching video
-
Entertainment2 days ago
‘Seek The Truth’ – Temmie Ovwasa Advises Netizens
-
Entertainment2 days ago
Your Head Needs To Be Examined If You Say Nigeria Is Doing Well – Former President Obasanjo
-
Entertainment2 days ago
Reactions Trail Tiwa Savage & Zinoleesky’s Collaboration, ‘Jaiye Foreign’